ISSOKAY!!
MY People, Una Good Afternoon O!
Make una no vex for me o,
Una sabi say sometimes, this all- access wey dem give me so, e de hard, but i de believe una say una dey believe me,
Erm..... we don look the ladies dem wey go dey try enter the academy, abi?
Oya , na the guys dem turn.
Oya make we go!!!!!
#OnYourMarks
#GetSet
#LetsGo